ГлавнаяИсполнителиBurna BoyOutside (feat. Mabel)
название:

Outside (feat. Mabel)


автор:

Burna Boy


рейтинг: ★★★★★ / 5.1 / 1051 просмотр
  • Текст
[Intro]
Yeah
My nigga...die for nothing
........
Oluwaburna o (ehn ehn)
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye o  Ye (ehn ehn)
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn eh)
[Verse 1]
This one na gbedu wey dey ja pataMe i no get time i dey dagbada
Dada cover my face
Calling me lagbaja
Biggie man wey no dey wear agbada
Ahn Ahn (Ad libs)
[Chorus]
My nigga what's it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My nigga what's it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
[Verse 2]
Make you know say
Anything wey you do
Dem must comentate (i can't coman kill myself)
So anything wey i dey do
I dey try to dey do am my way (i can't coman kill myself)
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey
[Pre-Chorus]
But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up
[Chorus]
My nigga what's it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My nigga what's it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
[Verse 3]
Different things dem happening
Schemes and packaging
In er one night 4 shows am juggling
Flow like the ocean
My boat am paddling
Shout out shina peller
That's my bro; my family
[?]
When it comes to money
I dey concentrate
Make i tell you straight
You are not my mate
If you be commissioner
I be Head of state
[Pre-Chorus]
But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up
[Chorus]
My nigga what's it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My nigga what's it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
[Outro]
Oluwaburna o
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye o  Ye (ehn ehn)
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn eh)
А как ты думаешь, о чем песня "Outside (feat. Mabel)" ?
2010-2020 © WebKind.Ru Тексты песен